-->
LYRICS: Legendury Beatz – Undercover Lover ft. Wizkid & Mugeez

LYRICS: Legendury Beatz – Undercover Lover ft. Wizkid & Mugeez

LYRICS: Legendury Beatz – Undercover Lover ft. Wizkid & Mugeez - Hallo friend Song Lyrics, You are on the right page if you are looking for song lyrics with the title LYRICS: Legendury Beatz – Undercover Lover ft. Wizkid & Mugeez, This blog only contains song lyrics that aim to help you memorize your favorite songs, enjoy your songs and don't forget to subscribe to get updates on the latest song lyrics. If you feel the posts on this blog are useful, please share with your friends or family.

Enjoy it.



Other lyric you may like also



Song Title: Undercover Lover
Artist: Legendury Beatz/Wizkid/Mugeez
Record Label: Starboy/House of Legendury
Produced By: Legendury Beatz
Released: 2017


[Verse 1 – Wizkid]

Oh God, gat a lot of girls wey dey see me like to play with me
Oh my love, say I gat a lot of girls wey dey see me, wanna leave with me
Dem say I gat for westside, dem say I gat for northside
But I gat only one for my side
Baby me and you go be fine
Fly around in a G-Five
See for this life, na only you I love for this life eh
We met before I had this life
Before I get money to pose eh
Everywhere I go you follow eh
Paparazi taking photos eh
Everything dem wanna know know eh
Na only you me I know eh

[Hook/Chorus]

My girl I loose control, when you leave me alone baby
Oh you be my undercover lover eh e
Girl I loose control, when you leave me alone baby
Oh you be my undercover lover eh e
My girl I loose control, when you leave me alone baby
Oh you be my undercover lover eh e
Girl I loose control, when you leave me alone baby
Oh you be my undercover lover eh e


[Verse 2 – Mugeez]

Get up, Get up, Get up, girl lets make love tonight
Ain’t no turning back on me, girl I want this thing for life
Wetin dey worry you my baby eh e eh, make I know whats on your mind
Wheres the jeep, I asked you don’t lie
You dey fit me well I checked your profile
Nobody go know, so nobody for dey complain
Before you know you carry biggy one
Shey you feeling it, show me what the dealing is
Say we good together, why you leaving this girl
You and I make we fly away
One on one for our holiday
You dey burst my brain
Nobody has to know

[Hook/Chorus]

My girl I loose control, when you leave me alone baby
Oh you be my undercover lover eh e
Girl I loose control, when you leave me alone baby
Oh you be my undercover lover eh e
My girl I loose control, when you leave me alone baby
Oh you be my undercover lover eh e
Girl I loose control, when you leave me alone baby
Oh you be my undercover lover eh e


Thank you for your visit to Song Lyrics with titled LYRICS: Legendury Beatz – Undercover Lover ft. Wizkid & Mugeez

All song content or lyrics on our blog are just examples, if you want to get original songs with better quality please visit the official website, Hopefully useful and help you.

Don't forget share to your social media by using the share button below.

Read Also
SHARE

Related Posts

Subscribe to get free updates

Post a Comment