LYRICS: Phyno – Financial Woman ft. P-Square
LYRICS: Phyno – Financial Woman ft. P-Square - Hallo friend Song Lyrics, You are on the right page if you are looking for song lyrics with the title LYRICS: Phyno – Financial Woman ft. P-Square, This blog only contains song lyrics that aim to help you memorize your favorite songs, enjoy your songs and don't forget to subscribe to get updates on the latest song lyrics.
If you feel the posts on this blog are useful, please share with your friends or family.
Enjoy it.
Song Title: Financial Woman
Artist: Phyno/ P Square
Record Label: Penthauze
Produced By: UNKNOWN
Released: 2016
[Intro]
My fiancee
You no be Beyounce
Finance eh
Na so
[Verse 1]
Tell her say you no get money
That day you be pankey monkey
Seriously brother e no funny
No body go call you honey
Biakenenu
Okwu ego
Imakwana odi egwu oh
Eh ijikwa ego
Ribe ego nunu
[Chorus]
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that, be that
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that, be that
[Verse 1]
Oge nna agba boy na nke oga Cele
Emeetrem asa afa ya bu Ebere
Ngwa na ofu mbosi oga afum na ?
Osim nje zuo ike nneediri ekpere
Maka udi ndi ona alike bu ndi ji okpoho
And nna ahustle enwelom ogboho
Osi nam di local na bu onye ime obodo
Na mu erulo level ya, Abum Olodo
? is nothing
Imana enyerem ego, onyem nothing
Amam na nsolu this girl Oga agbam shorting
Abialum for lace oresim cotton
Even after all my spending ya akpachie
Anwagom ikem Ebere ya gazie
Irichagonumu turapumu okwaya
Solu ndi ji ego wee jide obimu wee gbawa
[Chorus]
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that, be that
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that, be that
[Verse 3]
Cut your coat according to size
No enter river open your eye
Make you no be like Hypocrites
My brother hustle hustle am tight
If you see this lady
She be natural accountant eh
Financial accountant
Emotional accountant
If you tell her sey you no get money
That day you be pankey monkey
Seriously brother e no funny
No body go call you honey
If she com know sey you don get money
That day you be sweetest honey
Everything na jolly jolly
Ribe egonunu
[Chorus]
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that, be that
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that, be that
[Verse 4]
Uwanuwa dicha one kind
Gbawambo enwelo onye ga aghasa God’s plan
Ichta aku everything go follow one time
By then ighota na agaracha must come back
Hapu okwu
Owu oku mere ka mmara ife
Owu ite na egbubu nwoke ka mmanya ike
Mana kita muputa nsi everybody taba ife
I’m living good now nkem oga adizi iche
Kita wey I get better girl
Ebele ana esendzirim mail
Sim odi kamu echefugokwa then
Ichefucha ? then
Hey, kita she wan okolopi
Ona akpo di boy now ka anyi se okolopi
I don hustle tight
Now wey I don make the money
Ebere ana achozim ka Yemi si acho Johnny
[Chorus]
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that, be that
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that, be that
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that, be that
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that, be that
[Outro]
Iworiwo ribe egonu
Iworiwo, taba egonu
Na so oh
Thank you for your visit to Song Lyrics with titled LYRICS: Phyno – Financial Woman ft. P-Square
All song content or lyrics on our blog are just examples, if you want to get original songs with better quality please visit the official website, Hopefully useful and help you.
Don't forget share to your social media by using the share button below.
Read Also
Post a Comment
Post a Comment